Miss Simplicity - Yes o we for TPN dey throway our salute, our congratulation nd our hailing give Tomi Odunsi wey be one ogbonge TV actress wey we knw as Shalewa base on d name wey she use for Tinsel..
Why we dey throway salute be sey she don nack us wit d pinshures wey she take wen she dey do her marriage today o, she bin don do engagement last year with Seun Fadina wey she don dey date tey tey o nd tori tok sey d marriage o, make sense no be small o, sey na plenty plenty jolliment naim dey for d party o...
Na so, we dey follow u pray to Baba God sey wen as una don do the marriage last last so, make Him guide una ooo na make d tin last wella o...
See the pinshures dem afta the cut...

No comments:
Post a Comment