Sunday, July 17, 2016

(FOTO)CHACHA EKE FAANI STILL DEY HOT LIKE FIRE EVEN WIT BELLE...

Miss Simplicity - Chacha Eke na one confirm actress wey Nollywood get nd as she dey she no dey carry last for any role wen dem give her act, if u don watch her for films like Street Angels, Dance for the Prince, Jewels of the Sun nd plenty plenty film wey she don do, u sef go agree wit me sey d lady too much...
Chacha bin don born one pikin for her husband Austin Faani wey be film director nd now as dem dey expect anoda pikin naim Chacha com nack media wit her new pinshures dem wey she show how her belle don big reach o nd she make sense wella for all d pinshures o...
Meanwhile we for TPN dey sey congratulobia o nd we dey pray sey d day wey she go born o make Baba God make ham easy for her oooo.
See d pinshures afta the cut...

No comments: