Miss Simplicity - Our very correct actress Bimbo Thomas wey we knw as "Nikky" base on Omo Ghetto level naim tori don fly com nack our door sey o she don born boy pikin for Texas wey dey USA nd d tori tok sey d pikin nd d mama dey kampe, dem dey fine o..
Even though pipu dey carry eye up sey dem wan knw d pikin papa before now, d actress no tok o bt I sure sey now wey d pikin don come out, d actress go tok d pikin papa name o bt before dat time we for TPN dey tok sey congratulobia "Nikky" nd our prayer be sey make Baba God protect u nd d pikin oooo...

Sunday, July 17, 2016
HALLELUYAH!! BABA GOD TOO MUCH, SEE BLESSING WEY HE DON TAKE SAMA BIMBO THOMAS OO
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment