Thursday, May 5, 2016

GHEN GHEN... SAI BABA DON REDUCE BUDGET GIVE NASS AGAIN O

OMOBOLA - He don reach the third time wey our presido don return the 2016 appropriation bill give the national assembly on top wetin our presido still dey complain say some area dey inside wey get error. Dem carry the bill give the presido around 1:15am yesterday, and the presido return am around 12:00pm. Anybody no know wetin the presido see inside the budget wey still dey delay him to sign the budget.

No comments: