Saturday, June 4, 2016

(FOTO)YUL ND HIM PAPA, PETE EDOCHIE FOR MOVIE SET

Miss Simplicity - Yul Edochie wey be d pikin of veteran actor Pete Edochie naim post one pinshure wey him nd him papa take wen dem dey shoot one film o nd on top d pinshure him write sey "When a Great Man Meets A Greater Man"
Yes naw, wen a great man meet a greater man, him must bow down naw nd d truth be sey Pete Edochie na Great Man wey no get duplicate o bt I dey see sey Yul don dey try waka for him papa footstep sha, make we dey see hw e dey go, who know?? He fit come be like him papa later later o.
Make una see d pinshure afta d cut...

No comments: