Sunday, June 12, 2016

WETIN FIT MAKE BABA DEE SAY DAVIDO NA YEYE YORUBA BOY WEY NO GET RESPECT?

Miss Simplicity - As e dey hot, Dare Fasasin wey we knw as Baba Dee wey be one ogbonge singer for naija don com out com tok him mind on top d mata wey dey go on btw Davide nd d very ogbonge Dele Momoh D mata shele last yr wen Davido bin wan carry him pikin Imade go Dubai bt d mama Sophia wey be Dele Momodu cousin no gree nd oga Dele support him cousin, na so Davido take para oo. So no Baba Dee don tok sey him no like d way Davido take dey insult oga Dele anyhw o, he sey him respect oga Dele nd him no fit insult ham abi person wey him be sey e dey d same age wit oga dele o base on sey him na Yoruba man wey dem teach nd wey learn wella o.
Baba Dee tok sey for Davido to dey use words like " Dele Momodu na my boy" show sey Davido no get respect nd he no be beta Yoruba pikin... Baba Dee tok sey e go beta if Davido stop o bcos correct Yoruba pikin must dey respect him elders oooo. Na correct advice oooo, anyway I comment my reserve...

No comments: