MISS SIMPLICITY - Congratulation Ma'am Omoni Oboli. The beautiful actress wey e be sey e neva too tey wey she release one film wey still dey gbono feli feli naim Arik Air wey be Naija airline just pick as their ambassador.
D Omoni Oboki picture wey Arik Air post for their instagram, dem hail d beautiful actress..... @Omonioboli,
We dey hapi sey we fit follow #The FirstLady herself# do partner..
#Proudly Naija Fly Arik..
Anyway we for TPN sef dey congratulate d beautiful actress too on top sey we like d way she dey represent our Obodo Naija wella...

No comments:
Post a Comment