Thursday, March 3, 2016

ADENIYI JOHNSON: ABEG I NO PROPOSE O.... NA FILM OOOOO!!!

MISS SIMPLICITY - Yesterday one of Adeniyi frds post one picture wey e be like sey Adeniyi dey propose one girl nd pipu don sharperly conclude sey Adeniyi don engaged anoda lady bt d actor don come out today, he com tok sey abeg ooooo na movie I dey do there o, he tok sey na him dey direct movie, wey d name be "Risk". He com beg pipu sey make dem dey confam sumtin before dem dey believe ham. He tok say make una dey expect film bcos una go love d ham...Hmmmm.....me sef no fit wait make d film come out bcos I knw sey e go hot.

No comments: