AFOUDA - Bukola Elemide wey everybody sabi as Asa na one beta singer wey dey do her things locally foreign. When she polongo say she wan do show all her fans Sabi say na beta thing Asa go carry give dem cos her class no be here. Na so e be yesterday O, dem no dey disappointed at all as dem catch fun pass wetin dem ask for. I hear day Asa shock dem when she show dem say she sabi dance, pipu wey dey there yarn us say her shoki dance na fire. (other pinshures afta the cut)
No comments:
Post a Comment