Sunday, June 12, 2016

(FOTO) SEE AS OGE OKOYE FINE PIECES FOR MAGAZINE COVER



Miss Simplicity - Oge Okoye wey be one of d ogbonge actress wey Nollywood get naim tanda gidigba for d back of new magazine edition wey Cosmic Ray Magazine sama us o nd for d magazine she tok abt her life as actress o nd abt plenty plenty tins wey pipu no knw abt her o.. She make sense for d pinshures dem... See pinshures afta d cut...



No comments: