OMOBOLA - Dey don kidnap former minister of state for education, Iyabo Anisulowo, she be minister under late Sabi Abacha, na yesterday dem kidnap am at Ilaro in yewa South Local government area, Ogun State. Mr Muyiwa Adejobi talk say the State commisioner don hear about the matter and dey don dey do everything to find her back.
No comments:
Post a Comment