Monday, June 6, 2016

SHUU... ON TOP WETIN? ... FAYOSE YOUNGER BROTHER DON STILL DEY YAB AM

Oluwasegun Fayose on yab hin eldest brother, Governor Ayodele Fayose of Ekiti state, ontop say Governor yan say make den farmers dem attack Fulani herdsmen. According to am, wetin the Governor yan so no soopose dey comot from pesin wey dey call hinsef tru leader. Oluwasegun Fayose yan dis one for one interview granted to The Nation for Ibadan, the Oyo state capital, Oluwasegun Fayose hin brother dey ambarrass den family with the way wey hin take dey yan plus dey behave for Ekiti.

No comments: