We federal government don begin do one investigate ontop if the Avengers dem get back up for obodo oyinbo. The intelligence arm of we military plus ther security agencies nahin dem say den don start do. investigation to sabi how the Avengers den take dey get money to take power den operations. Dem con yan say dem no go carry full operation go Niger Delta sake of say den get life of citizens wey dem wan protect.

No comments:
Post a Comment