By ADETUNJI
ROTIMI***HAYKAY***
Na which kin leg Arsenal take dey play ball sef? But dis
time, dem see wetin pass dem cos e come be like say dem leg don thin like poor
man cigar. And make e nobe like say Chelsea sef dey craze, na him make dem
teach demhow to play game. Na Eto'o, Schurrle, Hazard, Oscar finish dem for the
match.
Make we check out wetin clubs play for obodo oyinbo this
weekend.
Premier League (England):
- Chelsea 6 - 0 Arsenal
- Everton 3 - 2 Swansea
- Man City 5 - 0 Fulham
- New Castle 1 - 0 Crystal Palace
- Norwich 2 - 0 Sunderland
- Hull City 2 - 0 West Brom
- Cardiff City 3 - 6 Liverpool
- West Ham 0 - 2 Man Utd.
La Liga (Spain):
- Granada 1 - 0 Elche
- Espanyol 0 - 0 Levante
- Valladolid 1 - 0 Rayo Vallacano
- Atletico Bilbao 1 - 0 Getafe
Bundesliga (Germany):
- FC Shalke 04 3 - 1 Eintracht Braunschweig
- VFB Stuttgart 1 - 0 Hamburger SV
- VFL Wolfburg 1 - 1 FC Augsburg
- Hannover 96. 0 - 3 Borussia Dortmund
- FSV Mainz 05 0 - 2 Bayern Munchen
- Monchengladbach 3 - 0 Hertha BSC Berlin
Serie A (Italy):
- Chievo 0 - 2 Roma
Sunday, 23rd March 2014 Fixtures:
EL Classico:
Today, Real Madrid go face dem Spanish rival, FC Barcelona for dis
season. Dis Spanish giants don mean dem-sef for dis one. Nobody fit
predict wetin go happen. Na Real Madrid dey home. Dis game na
Christiano Ronaldo Vs. Messi.
Premier League (England):
- Tottenham Vs. Southampton
- Aston Villa Vs. Stoke City
La Liga (Spain)
- Osasuna Vs. Sevilla
- Real Betis Vs. Atletico Madrid
- Valencia Vs. Villareal
- Real Madrid Vs. FC Barcelona
Serie A (Italy):
- Parma Vs. Genoa
- Bologna Vs. Cagliari
- Inter Milan Vs. Atalanta
- Udinese Vs. Sassuolo
- Napoli Vs. Fiorentina
- Lazio Vs. AC Milan
- Catania Vs. Juventus
Bundesliga (Portugal):
- FC Numberg Vs. Eintracht Frankfurt
- Bayern Leverkusen Vs. 1899 Hoffenheim
No comments:
Post a Comment