Obele for suburb of Yenagoa, wey dey inside Bayelsa State capital, for weekend, over the weekend, seized by panic, nahin yawa gas ontop say cultists kpain corp members. The deceased, graduate of the Federal University of Agriculture, Markurdi for Benue State, wey den attached to the Bayelsa State Ministry of Works for hin primary assignment. Tori from the National Youth Service Corps yan the guy name na James Onuh.Wen den dey confam the mata spokesman of the Bayelsa State Police Command, Asimin Butswat, yan say the deceased nahin fen shoot wey den con rush go hospital wia hin con die. Last last den con yan say dem don dey investigate the mata.

No comments:
Post a Comment