The Naija government don release gist ontop the full money wey dem don see collect from pipu wey move money from we government pocket since Muhammadu Buhari enter office. One statement wey Minister for Information, Lai Mohammed, sama us, sha no mention pipu wey dem collect the money from dem hand. Make we see as dem put am, dem say Federal Government don collect N78, 325,354,631.82 (Seventy-eight billion, three hundred and twenty-five million, three hundred and fifty-four thousand, six hundred and thirty-one Naira and eighty-two kobo) plus $185,119,584.61 (One hundred and eighty-five million, one hundred and nineteen thousand, five hundred and eighty-four US dollars, sixty one cents) and 3,508,355.46 Pounds Sterling (Three million, five hundred and eight thousand, three hundred and fifty-five Pounds and 46 Pence) and 11, 250 Euros (Eleven thousand, two hundred and fifty Euros) from 29 May 2015 to 25 May 2016.

No comments:
Post a Comment