Monday, June 13, 2016

NA ABIOLA SOW THE SEED OF WE DEMOCRACY TODAY—TINUBU

All Progressives Congress, APC, leader plus former governor of Lagos State, Asiwaju Bola Tinubu, don yan say late Chief Moshood Abiola nahin sow the seed of the democracy wey we country Naija dey use now. For one tribute to the late businessman plus democracy icon, Tinubu, con dey, beg we Naija pipu say make den no forget all the sacrifice of the activists, wey den pay for different ways plus different part of we country sake of aay den wan make we get beta democracy.

No comments: