Chai, Daphne Joy wey be model, wey still be mama for 50 Cent pikin but now don be Jason Derulo's babe don wan kill person with her killa body wey she take snap pinshure for South Beach wey dey Miami on Wednesday. Make e no be like say I just dey hype am ni, make una see for una sef na...(see other pinshures afta the cut)
No comments:
Post a Comment