Monday, June 13, 2016

WHEN STREET PIKIN THIEF VENDOR POT OF SOUP FOR DELTA

A food vendor, wey dem say her name be Mrs. Agnes, see wetin she never see for her life for weekend, for inside Obiaruku, Ukwuani Local Government Area, Delta State, wen den tif the pot of stew wey she dey prepare. Tori yan say she begin enyta house go baf sake of say she wan go dey prepare for the day wen some pikin dem com carry the pot of soup wey she yan say every every wey folow chuk body inside the pot be about N6000. Tori yan say the theif no carry the pot of rice wey dey ontop another stove for beside am sake of say e never done.

No comments: