Monday, June 13, 2016

AWWW... SEE WETIN NIGERIAN-TURKISH HOSPITAL WAN DO FOR PIPU WEY GET HEART PALAVA

The Nigerian- Turkish Nizamiye Hospital, one pristine medical facility for Abuja go soon begin do heart valve replacement plus coronary artery bypass grafting wey den dey call open heart surgery for Abuja. According to one gist  wey the management of the hospital yan for Abuja, say den wan do dis one sake of say many many pipu dey get heart problem for we country. The gist still con add say den wan focus ontop coronary artery bypass grafting plus heart valve replacement."

No comments: