Tuesday, June 7, 2016

JAPANESE PIKIN 4 GIVE HIN PAPA AFTA DEM ABANDON AM FOR 6 DAYS

One Japanese pickin 7yrs old na hin him parent leave behind as punishment o. D boy wey be yamatoo toonaka nah hin dem discharge Comot frm hopistol. D papa Mr Toonaka 4 interview yarn say d pickin 4give am after be say dem Don look 4 am tire. As d case now don be debate now 4 Japan as parenting

No comments: