Tuesday, June 7, 2016

ABEG MAKE UNA NO CALL ME FOR CONTRACT MATA AGAIN O...SHIRLEY IGWE. BCOS OF WETIN O?

Miss Simplicity - Shirley Igwe wey be actress wey bin dey work for Imo state government as Principal Protocol Officer to Rochas Okorocha wey be d governor of Imo State, naim don com out com yarn sey she o no dey work for d governor again o nd she beg pipu wey dey send call her to beg for contract assistance to stop o as she no get any connection wit Rochas again...
No be o only dat one o, d actress com still sama us wit her fine fine pinshures o...
Make una see d pinshures dem afta d cut.





No comments: