Wednesday, May 25, 2016

ACCIDENT O SHELE 4 LONDON AS ONE WOMAN BATTLE WITH HER LIFE

OGINI BERNARD - One woman na him dey battle 4 her life 4 Oxford Street today as bus hit her like table tennis ball less Dan 24hrs after another serious accident happen. One air ambulance na hin land 4 Grosvenor square Street. D woman wey go dey her 40s after dem collide 4 4.50pm. E happen just 150 metres no far frm another accident wey hit one 83yrsold man wey battle 4 hin life.

No comments: