Tuesday, June 7, 2016

ISTANBUL BOMB HAYAJ.. POLICE BUS KPAIN 11 PIPU

Na 4 Istanbul mata 4rm sup o as one bomb attack target one police bus wey hin send 11 go meet baba God. D bus wey dey pass d Street 4 vezneceiler district. No group don yarn say dem carry out d attack. Violence don dey get weight 4 Turkey As tension with kurdish separatist n serious wahala 4 Syria. D explosion hapen 4 One city of Beyazit square one major tourist attraction city no far frm Istanbul university. Four civilians n 11 police officer dey d Pipu wey die while d Istanbul govnor vasip sahin come out pull shirt say 36 Pipu woundjure 4 d event.

No comments: