Make
Baba God save us from pipu wey we dey follow do business wey we no dey see.
Shebi na him make my fellow country pipu just standa under sun dey para say MTN
dey punish dem, some even say dem wan carch us for slave again wey dem dey call
neo-colonialism abi how dem go come from South Afrika come dey take us do yeye
for inside we own country.
if you no know, MTN don block some pipu for dem line on top say dem registration wey dem do thay year no make sense. So make dem go do am again. We even hear say na 8 for nite dem dey close for MTN offices now so pipu go fit do dem registration finish. Eeyah...e pele. Thank God say dem no touch my own.
No comments:
Post a Comment