Monday, June 6, 2016

FAYOSE NO LET AM COLD... HE DON WRITE LETTER GIVE TAKE REPLY NLC

Governor Ayo Fayose Ekiti State governor, Mr Ayodele Fayose don reply  the President of the Nigeria Labour Congress (NLC), Ayuba Wabba, ontop wetin the guy yan say na the economic wahala wey we country dey face plus all the kasala wey Governor before before Kayode Fayemi drop give am nahin no make am dey possible to pay workers salary. The governor, con yan the NLC say make den join the advocacy for fiscal restructuring f we  Naija plus say make den review the federation allocation plus say make den understand say if moni dey Hin go pay.

No comments: