Sunday, June 12, 2016

BAKASSI MILITANTS ASK AVENGERS MAKE DEM KOOLU TEMPER.

One group of militants for Akwa-Cross Region under the umbrella of Bakassi Strike Force, don condemn in totality the activities of the Niger Delta Avengers as den dem dey blow up pipelines. The Bakassi militants group say the attack don dey coba the economy of Nigeria. Leader of the group, Simple Benjamin wey dey dis wan for Esuk Mba, for Akpabuyo Local Government Area of Cross River State yn say the Federal Government gas listen to wetin the Niger Delta Avengers yan.According to am, the struggle the NDA dey do gas get reason so make government use wetin the American Ambassador to Nigeria yan say make we government dialogue sake of say war. no fit solve wetin dey ground .

No comments: