MTN Nigeria don agree to pay 330 billion Naira (about $1.67 billion) to the Federal Government for six different times inside the next three years. Den reduce the money after den don negotiate wella for six months say dem no fit pay 1.04 trillion Naira fine weythe the Nigerian Communications Commission (NCC) nak dem. This gist comot from the mouth of the Director, Public Affairs of the NCC, Mr Tony Ojobo. The gist yan say wen den gree ontop terms plus conditions finish, MTN go pay 330 billion Naira enta the NCC's Treasury Single Account (TSA) with the Central Bank of Nigeria (CBN), 30 days from the date wey den agree
No comments:
Post a Comment