Monday, May 16, 2016

WIFE OF ONE POPULAR COMEDIAN MISS 4 RIVERS STATE

OGINI BERNARD - Na for portharcourt na hin mata dey sup o as dem hide one of popular comedian Wife, Mike Ogbolosingha. D husband yarn say na some kidnappers o na hin show 4 der cabal obio akpor local govt area of d state. Six heavty men na hin enter d cabal wey dem carry some valuable con cary hin wife join body as hin Don repot d mata give police as e yarn say d kidnappers never call or even flash sef make dem release hin wife oooo.

No comments: