Monday, May 16, 2016

REVEREND SISTERS DON MISS O AS KIDNAPPERS DEM DEY ASK FOR 20M

OGINI BERNARD - E be like say kidnappers dem no wan know face again o as dem kidnap some reveren sisters + including d driver as dem dey travel go ijebu frm kaduna wey dem dey reside 4 St. Louis villie Catholic school. On d way na hin motto spoil 4 kajola 4 Ondo wey dem kidnappers see chance arrange dem commot. D mata pass be careful as d kidnappers dem con still dey demand 20m o.. But negotiate don dey go on to see wetin d religious organisation fit do. As police PRO 4 Ondo  Femi Joseph don sit down ontop d mata.

No comments: