Monday, May 16, 2016

POLICE BURST KIDNAPPERS CABAL 4 RIVERS STATE

OGINI BERNARD - Five victims na hin dem rescue frm kidnappers cabal as dem parade some others 4 omuma community rivers wey d Abia police nab dem. Out of dose wey dem parade na one 20yrs old girl na hin dey der wey dey cook for d kidnappers dem.  D CP Abia state, habila joshak no gree yarn der names becos say investigation never finish as dem say dose Pipu wey dey involve still mark attendance 4 One bank robbery n ATM package as dem recover some guns n danger weapon frm der hand.

No comments: