MISS SIMPLICITY - Many of SRK fans bin don dey wait to see d SRK statue wey Madame Tussauds wan do wey go dress like Gaurav wey be d Jabra Fan for Srk film nd now their dream don come true o bcos Madame Tussauds don finish d statue nd Sharukh Khan wey dey London now dey promote him film dey hapi sey na him statue go be d first wey dem go put for London Eye make every body see O. D film wey Maneesh Shadow direct naim Yash Raj Films nd Sharukh Khan wey be d second richest act or for d whole world don tok sey o na tomorrow wey be 15th, April 2016 naim d film go come out ooo nd tori tok ham sey d film go make sense die ooo..
No comments:
Post a Comment