Thursday, June 16, 2016

NASO... AFRICANA STRADA DON START FIRST VIDEO BLOG FOR IBADAN

As the world dey run, na so Naija dey follow am and Ibadan City too no dey carry last, sake of say na everything good dey grow for Ibadan. Na for time wey. O too tey dem launch Huvid Connect one kain mobile application wey dey pieces Ibadan, come make am make senses. This time na one of the blog wey dey make things happen for Ibadan, AFRICANA STRADA don ready to raise the bar, as dem don ready to start dem vblog, wey dem call.. MUSIK-AFRICANA VBLOG and dem address na www.africanavblog.blogspot.com, as per say dem get blog wey dey rep wella before, dis VBLOG wey be video go still carry dem level and delivery go anoda level patapata. This na another first coming from inside we cutting e go change the game wella. Na so den Oga for Africana Strata, Mr Abiodun Olukoye yarn for inside the statement wey him sama the public. If you wan contact dem, oya use den addresses wey dey down, make una come thank us later.

T: @africanamagazin
IG:@africanastrada
biodunolukoye@gmail.com
Bbpin: 5C45390C

No comments: