Thursday, June 2, 2016

SEE WHO TANDA GIDIGBA FOR D COVER OF HOUSE OF MALIQ MAGAZINE O.....


Miss Simplicity- As e dey hot, House of Maliq Magazine don sama us wit their June 2016 Edition o nd d person wey dem tok abt na one ogbonge woman wey be actress, producer nd film-maker o. She be one woman wey cherish her family wella o nd she no dey let any tin disturb d time wey she dey spend with her pikin o base on sey she understand wetin d word " Motherhood" mean o. D person na d one nd only Uche Jombo-Rodriguez...
Dis one no be sere sere o, Uche make sense for d cover pinshures oo.
Make una feel d pinshures afta d cut...



No comments: