The Egyptian government don tok say e fit be say na terrorists crash the plane say no be mechanical fault. Greece bin one time yan say dem radar show say the Airbus A320 make two sharp turns still e con drop more than 25,000ft (7,620m) before e com enta water. Egyptian officials yesterday com dey yan say the flight wey Greece dey tok so diffrent to the one wey dem dey find..

No comments:
Post a Comment