WBO world welterweight champion Manny Pacquiao, 37, wey retire. from boxing to join politics don win big when hin country pipu elect am into the Philippines' senate yesterday. He dey part of the 12 new members of the upper house of Congress by the Philippine's elections commission. Na this last wik pipu bin cast their vote so dem go fit choose a presido vice presido plus 12 senators,200 members of the lower house of Congress and 18,000 local officials Pacquiao con yan news men say E fit focus and discipline hinsef as E take. do for boxing sake of say he turn senator becaue E wan helep hin country pipu He con dey add say as a new senator wey him be so, he go push for free education for all level plus say E.go like make dem restore the death penalty for drug-related plus other serious crimes.

No comments:
Post a Comment