OGINI BERNARD - Dem say wetin u do to others, others go do am to u too as na law of thermal. Kathryn Smith 23 na hin some prison inmate dem slice her face 4 Foston women prison as e just be like pay back for am. Smith wey don dey life imprisonment after hin stab her own pickin 21 month, na hin com dey shout like goat wey dem use rope tire as dem treat her fuck up 4 prison UK she woundjure as dem treat her 4 d prison con carry police say mke dem dealt with dose wey get hand.

No comments:
Post a Comment