Colonel Chris Otulana (rtd), former Director, Directorate of Nigerian Military don tok say make we government begin check every every wey dey comot from Churches and Mosques sake of say na so we go fit make sure say we check religious over do. Chris Otulana yan dis one for one interview yestersay as he com dey add join say people wey dey follow Islamic State (ISIS) plus dem Boko Haram bin join because na for religious centres dem take styl styl invite dem. He com dey beg parents say make sure say, their pikin dey educated proper proper say Government nko gas make sure say all the Church dem plus Mosques dey monitored because sometimes, youths fit from dia join bad group wey go com dey give the country and the nation wahala last last he com dey yan our leaders dem say make dem orientate the youth sake of say na dem we future leaders.

No comments:
Post a Comment