Friday, May 6, 2016

ONE GONFABI SNAP SELF WITH DEAD BODY OF STUDENTS WEY KPAIN FOR ACCIDENT



As dem dey bury the body of those students from Kano State wey get accident for Lagos-Ibadan Express way, one gonfabi wey no body don claim day dem Sabi am na him pinshure don show wey just dey busy dey snap selfie with the dead body,  come even put am for Facebook. As ALFA dey pray for the student body, dey carry dem go, (see anoda pinshure afta the cut)


the guy just busy dey snap. Na him make many pipu dey vex say e be like say we no get human feelings again for dis country.


No comments: