Miss Simplicity -The 69th annual Cannes Film Festival wey dem dey do for France naim don begin yestaday o nd plenty actors nd actress naim tanda gidigba for d gala night wey dem take open d 10 days festival yestaday with correct correct beta dresses nd suits o, pipu like Lily Donaldson, Blake Lively, Bella Hadid, Victoria Beckham, Vincent Lindon, Jesse Eisenberg nd oda ogbonge celebrities. Dem make sense no be small, abeg make una see d fine pinshures afta d cut.




















No comments:
Post a Comment