Shebi i tell you say he don done last week, make e no come be like say Femi Odewole the Oga of guitar band, dey put una for high jump, he don drop the video yesterday. Make I yarn u again say pipu wey u go see for inside na; Lafup, Akpororo, Sexy Steel, Roy Media, Adetoun, Dj Sexcy, Dj Gavpop, T phlex, Oyinkanade, Yemi Lawal- oga wey get GQ plus including plenty other pipu...e don dey on youtube, so u fit sharperly download am.
No comments:
Post a Comment