Segun and Mary Ayeni, who born twins wey join together don shout come out O say make University of Nigeria Teaching Hospital, Enugu State no release the medical records of dem pikins, Miracle and Testimony give anybody O and make dem no dey help dem beg pipu for money.
Dem carrot he babies go UNTH immediately afta dem born on November 16, 2015. Mary say 2 oyinbo hospitals don talk say dem go like help dem separate the twins, but the hospital no dey cooperate. One actress, Mrs. Caroline Danjuma, wey get NGO, Hopeville Foundation, wey take up the twins mata say dem don halla one Prof. Nene Obiayo for the hospital make he give dem the scans but dem no gree give her. Danjuma say na she call the professor herself say why dem ni wan give the scan to hospital wey wan help, but prof say wetin dem wan carry am do? asked ‘Why aren’t you releasing. But the megaphone for UNTH, Mr. Cyril Keleze, say Obiayo na emeritus professor for paediatric surgery and he qualify well well. Danjuma say the hospital don still dey share dem account details give pipu say make dem donate money give dem. Dem dey para sake of say the thing no make sense. Abi na by force to help person ni?
No comments:
Post a Comment