We beta pikin, fine girl wey Sabi play football die, Asisat Oshoala, wey dey playback for we Super Falcons plus Arsenal star player don sama us some fine fine pinshures well wey go clear we doubt say e posibu make female footballer fine wella. Oya check out the babe na...
No comments:
Post a Comment