S. I. S. I. - See Yawa o as seyi shey take scope Yawa Tiwa savage:my Pple e don dey happen o, as 2 of our finest musician be won strt dre own media grudges on top Pepsi deal. E don dey wey be don dey hre d rumor say d 2 actress seyi nd Tiwa no dey tk eye see each oda, bt nw e be lyk say dem don ready to Cari am public as proof don dey shw face small small. Recently for an interview na e dem ask Tiwa savage o hw she go feel if dem join seyi shey for d Pepsi ambassador,na e aunty Tiwa ignore d questns o nd instd says she go hapi if davido joins...nd nt lng afta d interview na e seyi enta instagram comment nd capiton "YIKES"... Dos dt mean d battle line has been drawn
No comments:
Post a Comment