Monday, May 16, 2016

OGUN STATE PDP SAY DEM DEY FEBRUARY FOR NAIJA O

Omobola - PDP wey dey Ogun State don talk say fear they catch dem o as tinz dey go for our country, say make petrol money no reach N200 or more Dan DAT self. Malik Ibitoye wey be the publicity secretary don say the price of fuel wey jump from N86 to N145 per litre show say the presido no like Nigerians kankan, say our Presido Buhari government no be only anti-people bt na undemocratic. He con finally talk say na week before Buhari won celebrate hin first anniversary for office na den increase dey on fuel, say nobody fit talk weda the price no go high pass N200 self.

No comments: