OGINI BERNARD - No be small thin as one bridge collapse 4 Manchester as e happen near M60 Barton bridge wey e fall one top one Manchester ship canal as emergency unit show to rescue d situation. The thin shele dis morning fresh. News gather say nobody woundjure as e happen wen e be say d bridge collapse as dem dey construct am. Bridge cost over £60million wey be improvement scheme wey dem dey arrange for d city.

No comments:
Post a Comment