Monday, May 16, 2016

HMMM... PICKPOCKET SAY NA JOB WEY HE NO GET MAKE AM DEY THIEF

Police for Lagos State don catch 2 pipu wey dem suspect say dem be  pickpockets – Taoreed Ashimiyu and Kayode Jolaade – wey dey thief pipu mobile phones inside BRT for Maryland and Mile 12 areas for the state. 34 years old Jolaade yarn police say he become pickpocket after he lose him job for one Lagos-based private security company, wey police no gree mention dem name since 2015. Tori yarn us say na Rapid Response Squad catch dem for Alausa on Saturday.

No comments: