Wednesday, May 18, 2016

MY WIFE UNDERSTAND ME SCATTER....

Miss Simplicity - Bovi wey be comedian visit Beat FM today wey be d 18th of May nd he tok wetin make him wedding still dey kampe on air o...
Wen dem ask ham sey hw e see marriage? D guy sey marriage na one tin wey dey affect many artistes o, but sey e get sum entertainers wey still get beta marriage base on sey wetin work for one person fit no work for d oda person o.
He com still tok sey him no dey like ring nd bcos of d him wedding ring no pass two days for him hand bt him wife understand ham o bcos she trust ham o base on sey she knw sey ring no be wetin go determine weda him go do well for d marriage abi him no go do well, he still tok sey na practical approach naim he dey use for him marriage o nd d tin naim make him marriage still dey strong oo bt sha o wetin work for ham fit no work for oda pipu o. Dat is to sey wetin gud for d goose fit no gud for d gander...
Hmmm true tok.

No comments: