Wednesday, May 11, 2016

(FOTO)SEE UCHE ELENDU FINE PINKIN


Miss Simplicity- Uche Elendu wey born girl pikin last month for Houston naim don sama us with d pikin pinshure nd d pinshures wey she take wen dem dey do her baby shower o dis morning (see more pinshures afta the cut) 


g o. D pikin cute no be small nd na Uche mouth she carry o...

No comments: