Police for Lagos State say dem go carry Lekan Shonde go court say he kpain him wife. Police megaphone for Lagos, Dolapo Badmos, yarn PUNCH Metro on Thursday say dem go show him face for court today wey be Friday say he kpain Ronke. Tori still yarn us say dem go soon bury Ronke cos This is just as our correspondent learnt that the police don release her dead body give her family remains of the late after dem do autopsy finish. We hear day na Friday dem go bury am, but dem still fit change dem mind. One of the woman family say dem no like as dem dey plan to carry Lekan go Court. The person wey no gree mention hin name sake of say family no wan make press carry the mata again say Ronke mama dey tell everybody say she don forgive Lekan. Eeyah!!!

No comments:
Post a Comment